THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Saturday, 9 July 2016
COURT DRAMA-IKPEAZU NA GOVERNOR IKPEAZU NO BE GOVERNOR
TWO COURT DON GIVE DIFFRENT VERDICT FOR WETIN DEY HAPPEN FOR ABIA STATE WHILE JUDGE WEY DEY OWERRI TALKED SEY IKPEAZU NA GOVERNOR ANOTHER JUDGE WEY DEY ABUJA TALKED SEY MR UCHE OGHA NA GOVERNOR AND NA APPEAL COURT FIT CHANGE AM
No comments:
Post a Comment