Monday, 25 July 2016

AKARIGBO OF REMO AT 80

OBA MICHEAL SONARIWO WEY BE AKARIGBO OF REMO DON GO MEET HIS ANCESTOR AND NA  OGUN STATE GOVERNMENT ANNOUNCE AM AND DEY TALKED SEY HE DIED AFTER SEY HE DON SICK FOR SOME TIME AND HE BE 80 YEARS OF AGE .NA LONDON HE DIED ON MONDAY

No comments:

Post a Comment