Monday, 3 July 2017

FORMER YOBE GOVERNOR AND SENATOR FOR YOBE TATE CAUGHT IN ACTION WITH TWO LADIES



SAHARA REPORTERS DON EXPOSE SENATOR BUKAR ABBAH IBRAHIM WEY BE FORMER GOVERNOR OF YOBE STATE PLUS WEY BE SENATOR WEY DEY REPRESENT THEM FOR YOBE EAST SENATORIAL DISTRICT IN SEX TAPE WHERE HE DEY PERFORM ACTION WITH TWO LADIES SEE THE PHOTO FOR YOURSELF OOOOO


GUESS WHO RESIGN FOR NIGERIA?

KANO STATE SPEAKER  KABIRU RURUM DON RESIGN AFTER KANO STATE MEMBERS OF HOUSE ASSEMBLY ACCUSED HIM OF COLLECTING N100M WITHOUT SHARING THEM AND HE DON RESIGN TO CLEAR HIS NAME AND NA DEPUTY SPEAKER WEY PRESIDE OVER THE MEETING ON MONDAY  READ THE RESIGNATION LETTER FOR THE FLOOR OF THE HOUSE AND DEY DON ACCEPT IT AND NA IMMEDIATE  DEY APPOINT ABDULLAHI ATTAH WEY BE MAJORITY LEADER AFTER BABANGIDA YUKUDIMA AND ZUBAIRU MAMUDA NOMINATE HIM FOR THE SPEAKER

INEC DON RELEASE THE TIMETABLE OF RECALLING DINO MELAYE







INEC AS DEY PROMISE SEY DEY WILL RELEASE THE TIMETABLE FOR RECALL SENATOR DINO MELAYE WEY COME FROM KOGI SENATORIAL DISTRICT FOR JULY 3 DEY DON RELEASE AM AND THIS IS THE TIMETABLE AS DEY RELEASE AM FOR THIER TWITTER





MAITAMA SULE IS DEAD






FORMER MINISTER FOR NIGERIA DON DIE HIM NAME BE MAITAMA SULE AND NA FOR EGYPT HE DIED AFTER BRIEF ILLNESS.HE ALSO CHAIRMAN NOTHERN ELDERS UNION PLUS DAN MADANI KANO AND HE BE 88 YEARS AGE

POLICE TAKES IN 100 BADOO SUSPECT

POLICE JOIN BY OPC DON ARREST UP TO 100 BADOO SUSPECT AND NA ASP OLAMIDE FAMOUS COLE WEY BE POLICE OLOFOFO  TALKED TO THE PRESS AS DEY  PARADE THE BADOO SUSPECTS  PLUS DEY ALSO BURN THREE BADOO SUSPECT FOR IKORODU.THIS BADOO CULT ALWAYS KILLED PEOPLE FOR IKORODU AND USE WHITH  HANDKERCHIEF TO WIPE THEIR BLOOD

Sunday, 2 July 2017

FIFA FEDERATIONS CUP FINAL LIVESCORES

GERMANY  1-0   CHILE(FT)

FIFA CONFEDERATIONS CUP THIRD PLACE RESULTS

PORTUGAL    2-1  MEXICO (FT)

NPFL WEEK 27 LIVESCORES

SHOOTING STARS   2-0  WIKKI(FT)

EL KANEM   1-0   PLEATEAU(FT)

AKWA    1-0   EYIMBA(FT)

IFEANYI UBA    2-0   KATSINA UTD(FT)

LOBI     3-1    ENUGU RANGERS(FT)

MFM    2-1  BUKOLA SARAKI(FT)

NASARAWA    1-1   GOMBE(FT)

NIGER TORNADOES   1-0  REMO STARS(FT)

SUNSHINE    1-0   ABIA WARRIORS(FT)

Saturday, 1 July 2017

GHEN GHEN SUSPECTED BADOO MEMBER BURNT BY RESIDENT

PEOPLE OF IGBO OLOWU WEY DEY IKORODU DON SET SUSPECTED BADOO CULT MEMBER WEY DEY CAUGHT AROUND 1AM ABLAZE AND DEY DON KILL AM SEE HIM PHOTO AS DEY DEAL WITH AM