Monday, 25 July 2016

I DONT SABI SEY CRISIS DEY NFF-INFANTINO

INFANTINO WEY BE FIFA PRESIDENT DON TALKED SEY HE KNOW NO SEY WAHALA DEY NFF AS NFF GET CHAIRMAN WEY DEY  PERFORM WELL WELL AND THAT EVEN THE CRISIS WEY DEY NA BECAUSE NIGERIA DEY BIG .HE TALKED THIS AS PRESS ASKED AM ABOUT THE WAHALA WEY DEY NFF

No comments:

Post a Comment