Wednesday, 27 July 2016

DSS ARRESTS KIDNAPPERS IN KOGI

DSS WEY DEY KOGI DON ARREST 10 SUSPECTED  KIDNAPPERS AND FOUR OF THEM DEY ON MILITARY UNIFORM AND DSS DON TALKED SEY DEY DON CONFESS TO THE CRIME AND NA MR JOSEPH OKPO WEY BE OGA PATAPATA FOR DSS WEY DEY KOGI DON TELL THE PRESS THAT DEY DON DEY CONFESS THIER CRIME

No comments:

Post a Comment