Thursday, 28 July 2016

DONT VOTE FOR APC-FAYOSR

FAYOSE WEY BE GOVERNOR OF EKOTI STATE DON TALKED FOR RADIO IN ONDO THAT PEOPLE SHOULD NOT VOTE FOR APC BECAUSE IF DEY DO PEOPLE WILL SUFFER AGAIN AS APC GET NOTHING TO OFFER HE TALKED SEY NIGERIAN CONDITION GET WORSE SINCE DEY THERE

No comments:

Post a Comment