Tuesday, 12 July 2016

BUHARI DON APPOINT USMAN AS NPA BOSS

NIGERIA PORT AUTHORITY DON GET NEW MD AND THE PERSON NA WOMAN AND SHE GO BE THE FIRST WOMAN WEY GO HANDLE THAT PLACE AND HER NAME BE HADIZA  USMAN AND SHE BE CHIEF OF STAFF FOR KADUNA STATE GOVERNOR BEFORE PRESIDENT BUHARI GIVE HER THIS JOB AND NPA ALSO GET THREE NEW OGA AND DEY BE  BELLO MUHAMMED KOKO WEY BE OGA FOR FINANCE PLUS OGA FOR MARINES WEY HIM NAME  BE DR SEKONTE DAVIES PLUS OGA FOR ENGINEERING WEY HIM NAME PROF. IDRIS ABUBABAKAR 

No comments:

Post a Comment