Monday, 30 April 2018

NA BUHARI BE THE FIRST AFRICAN PRESIDENT TO VIST TRUMP FOR WHITE HOUSE


See the photo of PRESIDENT BUHARI AND PRESIDENT TRUMP and he tell president Buhari that he should do something with the killing of the christain in Nigeria and he also talked sey president Buhari dey fight corruption well well plus he dey try for economics.Na Saudi Arabia Al sisi meet President Trump so debate wey dey go for twitter na Bashir wey be personal assistant to President Buhari dey right



SEE WETIN LAWYER DO TO GO TO JAIL

JOSEPH NWOBIKE WEY BE LAWYER AND WEY BE SAN DON GET ONE MONTH TO GO JAIL AFTER HE GIVE BRIBI AND NA LAGOS COURT GIVE THIS JUDGEMENT

EPL RESULTS

WEST HAM  1-4  MAN CITY(FT)

MAN U  2-1  ARSENAL(FT)

Sunday, 29 April 2018

NPFL RESULTS


EYIMBA 0-0  AKWA UNITED(FT)

RANGERS  3-0  WIKKI TOURIST(FT)

KANO PILLARS   2-0  HEARTLAND(FT)

GO ROUND   0-0  FC IFEANYI UBA(FT)

ABIA WARRIORS  2-1  RIVERS UNITED(FT)

EL KANEM  2-0  NASSARAWA(FT)

PLEATEAU  1-0  KATSINA UTD(FT)

NIGER TORNADOES  1-0  MFM(FT)

SUNSHINE STARS  1-1   LOBI STARS(FT)

YOBE DESERT STARS  0-0  KWARA UNITED(FT)

PMB DON REACH USA

PRESIDENT BUHARI DON REACH UNITED STATE OF AMERICA SEE PHOTO





RANGERS DON SIGN STEVEN GERRAD

NA STEVEN GERRAD GO TAKE OVER AS COACH IN RANGER AS HE DON AGREED TO TAKE OVER IN NEXT SEASON

DINO BEAT GOVERNOR OF KOGI AS HE EVEN THEY DETENTION

The recall wey they want do for senator Dino Melaye don failed as they no reached the target as dey do verification and na only 5.34 per cent they get so senator Ajekunya still remains the senator of Kogi West Senatorial  costituency

LA LIGA SANTANDER

ESPANYOL 1-1 LAS PALMAS(FT)

REAL SOCIEDAD  3-1  ATHLETICO BILBAO(FT)

REAL MADRID     2-1  LEGANES(FT)

VILLAREL   4-1   CELTA VIGO(FT)

ITALIAN SERIE A RESULTS

ROMA  4-1  CHIEVO(FT)

INTER   2-3  JUVENTUS(FT)

Saturday, 28 April 2018

EPL RESULTS

LIVERPOOL  0-0 STOKE(FT)

CRSTAL PALACE  2-0  LEICESTER(FT)

HUDDERSFIELD  0-1 EVERTON(FT)

NEWCASTLE  0-1  WEST BROM(FT)

SOUTHAMPTON  1-1  BOURNEMOUTH(FT)

 BURNLEY  0-0  BRIGHTON(FT)

SWANSEA  0-1 CHELSEA(FT)


SEE WETIN INEC WANT DO FOR TODAY

INEC DON START DEY DO THE WETIN GO MAKE KOGI SENATORIAL CONSTITUNCY CALL BACK SENATOR AJEKUNYA CROONER AS PEOPLE COME OUT TO START WETIN GO MAKE HIM COME FROM UPPER CHAMBER SEE PICTURE




Sunday, 22 April 2018

NPFL

Akwa United  2-1 Sunshine(FT)

Wikki Tourist  0-0   Eyimba(FT)

Kwara   1-1  Go Round(FT)

Fc Ifeanyi Uba  0-0  Rangers(FT)


Niger Tornadoes  1-0 Yobe Desert(FT

Lobi  1-0  Kano Pillars(FT)

Nassarawa United  1-0  Abia Warriors(FT)

Katsina United  1-0  El Kanem(FT)


Saturday, 21 April 2018

COPAL DEY REY FINAL

Sevilla. 0-5 Barcelona(FT)

ITALIAN SERIE A

Spal 0-3  Roma(FT)

Saaauolo  1-0  Fiorentina(FT)

AC Milan  0-1 Benevento(FT)


German BUNDESLIGA

Frankfurt  0 -3  Hertha Berlin(FT)

Hamburg  1 -0  SC Freiburg(FT)

Hannover 96  0-3  Bayern Munich(FT)

RB Leipzig  2-5 Hoffenheim(FT)

VFB Sttutgart   2 -0  Weder Bremen(FT)

Borussia Dortmond  4-0 Bayern Leverkusen(FT)

LA LIGA SANTADER

Eibar  0-1 Getafe(FT)

Celta Vigo  1-1  Valencia(FT)

NA MANCHESTER UNITED FOR FINAL

Man U don beat Totthenham today and this don put them for final and na 2 goals to 1 dey bilala ,Tottenham

EPL RESULTS

West Brom  2-2  Liverpool(FT)

Watford   0-0  Crystal Palace(FT)

Friday, 20 April 2018

COME SEE WETIN WENGER DO

ARSEN WENGER WEY DEY COACH ARSENAL DON TALK SEY HE NO GO FIT CONTINUE AS ARSRNAL WHEN THE SEASON END AND NA TODAY HE TALKED AM
 AND NA TWENTY TWO YEARS HE USE WITH THEM AND NA SEVEN TIME HE WIN FA CUP PLUS WINNING 7 COMMUNITY SHIELD PLUS 3 PREMIER LEAGUE PLUS 3 PREMIER LEAGUE MANAGER OF THE YEAR AND 1 WORLD MANAGER OF THE  YEAR

Thursday, 19 April 2018

NA ONLY EYIMBA PASS THE TEST

All club wey dey represent Nigeria na only Eyimba fit move pass to next round after they don move to next stage after them play draw with Bidvest wey come from South Africa after dey don play 1 -1 draw for South Africa while MFM comot for the competition after Djoliba of Mali beat them for Nigeria 1-0 and dey come play 0-0 for Mali Plesteau United also comot for the competion plus Akwa United wey comot also

MAZE STOLE FOR SENATE SEE HOW THE THING HAPPEN

Today for senate royal rumble happen as thug invade senate and dem carry maze away and na senator omo agege lead them see photo and video



Tuesday, 17 April 2018

NA FESTUS KEYAMO DON BECOME OFFICIAL SPOKESMAN

President Buhari don announce Festus Keyamo(SAN) as the official spokesman for 2019  presidential campaign  and this na the letter wey announce him

Monday, 16 April 2018

EPL LEAGUE RESULTS

West Ham  1-1  Stoke(FT)

BUHARI AT 10 DOWNING STREET

Prsident Buhari don meet Theresa May wey be British prime minister today for 10 Downing street and he don talk for thier say when politicians they think of 2019 election na security and how he go conquer corruption plus economy he they pursue

NPFL LEAGUE TABLE


NA DESIREE LINDEN WIN BOSTON MARATHON

Desiree Linden don win the Boston Marathon and he don becom the first American to do am after 33years wey dey never do am and na Yuki Kawauchi win mens own

Sunday, 15 April 2018

HAPPY BIRTHDAY FINIDI GEORGE

Help me greet one of the best 7 wey world use to have as he don add another year join hin. year,enjoy your day the man

SEE PEOPLE WEY DEY APC CONVENTION COMMITTEE

This na the people wey go dey for Convention committee for Apc



http://c.jumia.io/?a=78178&c=11&p=r&E=kkYNyk2M4sk%3d&ckmrdr=&utm_source=cake&utm_medium=affiliation&utm_campaign=78178&utm_term=

EPL STANDING

http://c.jumia.io/?a=78178&c=11&p=r&E=kkYNyk2M4sk%3d&ckmrdr=&utm_source=cake&utm_medium=affiliation&utm_campaign=78178&utm_term=

THE CHAMPION IS

Na Psv be the champion for Netherland for this year after they  Ajax three goals to nothing congratulations


SEE THE PERSON WEY JAGABAN

Tinubu wey be leader for Apc don go meet president Buhari dis Sunday for London,as e be like sey sai baba dey well well as nothing dey happen as Baba don declare sey he dey for second time

http://c.jumia.io/?a=78178&c=11&p=r&E=kkYNyk2M4sk%3d&ckmrdr=&utm_source=cake&utm_medium=affiliation&utm_campaign=78178&utm_term=

NA MAN CITY

Na Manchester City win the English Premier League this as Manchester United fall for Old Trafford as they play West Brom this afternoon congratulation and jay rodriguez scored that goal for 73minutes

NETHERLANDS EREDIVISi

Breda 2-1 Willem 11,(FT)

Feyenord  3-1 Utrecht(FT)

Groningen  2-1  Roda(FT)

Psv  3-0 Ajax(FT)

http://c.jumia.io/?a=78178&c=11&p=r&E=kkYNyk2M4sk%3d&ckmrdr=&utm_source=cake&utm_medium=affiliation&utm_campaign=78178&utm_term=

FRENCH LIGUE 1 RESULTS

Monipelier 1-3  Bordeaux(FT)

Troyes  2-3  Marseille(FT)

Psg   7-1  Monaco(FT)

LA LIGA SANTERDA

Eibar   0-1  Alaves(FT)

Athletico Madrid  3-0  Levante(FT)

Getafe   1-0  Espanyol(FT)

Malaga   1-2   Real Madrid(FT)

EPL RESULTS

Newcastle Utd  2-1  Arsenal(FT)

Man U  0-1  West Brom(FT)

http://c.jumia.io/?a=78178&c=11&p=r&E=kkYNyk2M4sk%3d&ckmrdr=&utm_source=cake&utm_medium=affiliation&utm_campaign=78178&utm_term=

ITALIAN SERIE A RESULTS

Fiorentina  0-0  Spal(FT)

Ac Milan  0-0  Napoli(FT)

Bologna  2-0  Verona(FT)

SASSUOLO  2-2  Benevento(FT)

JUVENTUS  3-0  Sampdoria(FT)

Lazio  0-0  Roma(FT)

NPFL LEAGUE RESULT

Sunshine 2-1 Wikki(FT)

RANGERS  0-0  Kwara United(FT)

GO ROUND  1-1  NIGER TORNADOES(FT)

ABIA WARRIORS  1-1 Katsina United(FT)

El kanem  3-0   Heartland(FT)

Rivers United  1-0  Nassarawa(FT)

http://c.jumia.io/?a=78178&c=11&p=r&E=kkYNyk2M4sk%3d&ckmrdr=&utm_source=cake&utm_medium=affiliation&utm_campaign=78178&utm_term=

 

AMUSAN DON DO AM

http://c.jumia.io/?a=78178&c=110&p=r&E=kkYNyk2M4sk%3d&utm_source=cake&utm_medium=affiliation&utm_campaign=78178&utm_term=Oluwatobiloba Amusan wey na 20 years old for age plus wey dey run for Nigeria don make history to be the first Nigeria wey go win 100m hurdles and na 12.68seconds she use to take first for the commonwealth wey dey happen for Australia
http://www.konga.com?k_id=ire