Thursday, 14 July 2016

TRADER KILLED OVER DEBT

A TRADER WEY NA CLOTH SHE DEY SELL DON DIE FROM THE HAND OF THUGS WEY CLOTH TRADER WEY HER NAME BE ORIEKUN .AS THE TORI WEY REACH OUR STAND E BE LIKE SEY  KUDIRAT ODUOLA BORROW 2M FROM ORIEKUN AND SHE PAID BACK AFTER FIVE MONTH AND ORIEKUN ASK OF ANOTHER N400000 FOR WEY ODUOLA PAY FOR SOMETIME BEFORE SHE SAY SHE NO FIT  CONTINUE PAYING AND ORIEKUN COME SEND THUGS MAKE THEM COME BEAT ODUOLA WEY GET PREGNANT AND SHE WAS RUSHED TO HOSPITAL WHERE SHE LATER DIED

No comments:

Post a Comment