THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Thursday, 14 July 2016
MAN GO TO JAIL FOR RAPING HIS DAUGHTER
A MAN WEY HIM NAME BE IDAHOSA WEY RAPE HER DAUGHTER WEY BE 17 YEARS DON GET 14 YEARS JAIL TERM AND NA EGOR CHIEF MAGISTRATE COURT WEY DEY BENIN SEND HIM TO PRISON FOR WETIN HE DO AND HE TALKED SEY NA MONEY RITUAL WEY HE WANT DO MAKE HIM DO IT
No comments:
Post a Comment