MURTALA MANI WEY BE COMMISSIONER OF POLICE FOR AKWA IBOM DON CONFIRM SEY NNPC GAS PIPELNE WEY DEY OBOTIM NSITM IN NSITM IBOM LOCAL GOVERNMENT AREA OF AKWA IBOM DON EXPLODE AND HE TALKED FURTHER SEY NO BE MILTANT BLOW AM BUT E BE LIKE SEY THE PIPE DON OLD AND THAT IS WHY IT BURST AND HE TALKED SEY NOBODY DIE FOR THIER AND NO BUILDING LOST
No comments:
Post a Comment