AS WE DEY TALK NOW FIRE DON DEY BURN INEC OFFICE WEY DEY BORI KHANA LOCAL GOVERNMENT AREA WEY DEY RIVER STATE .THIS DEY HAPPEN AS ELECTION WANT HAPPEN FOR THERE BY JULY 30 AND PEOPLE DON DEY TALK E BE LIKE SEY PEOPLE WEY NO WANT ELECTION HAPPEN NA THEM DEY DO AM
No comments:
Post a Comment