THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Friday, 22 July 2016
NUHU RIBADU DON RETURN TO APC
NUHU RIBADU WEY BE FIRST CHAIRMAN OF EFCC DON DUMP PDP AND GO BACK TO APC AND NA HIM FACEBOOK HE USE ANNOUNCED AM AND HE TALKED SEY NA THURSDAY HE JOINED THURSDAY
No comments:
Post a Comment