TWO PERSON WEY DEY PRISON DON DIE AS DEY TRY TO EXCAPE FROM PRISON AND SEVERAL OTHERS INJURED IN JALINGO PRISON TARABA STATE.THE NEWS WEY REACH OUR STAND TALK SEY DEY WANT BREAK JAIL BECAUSE OF POOR MEDICAL CONDITION FOR THE PRISON.THE DEPUTY HEAD OF CLINICAL OF MEDICAL HEALTH CENTER,AHMED JATAU TALK SEY NA FOUR PEOPLE DEY CARRY COME BUT TWO DON DIE WHILE TWO DEY FOR CRITICAL CONDITION
No comments:
Post a Comment