TWO PRISONERS WEY THIER NAME BE DEMEHL THOMAS AND MOYSHA SHERPERD AND WEY THIER AGE BE 25 DON GET NINE MONTHS ADD TO THIER PRISON TERM FOR RAPPING INSIDE PRISON PLUS THIS NA THREE MINUTES VIDEO RAP WEY DEY RECORD ON MOBILE PHONE.BOTH COMES FROM BIRMINHAM.JUDGE PATRICK THOMAS QC TALK SEY WETIN DEY DO DEY AGAINST PRISON ACT OF 1952 PLUS ALL THIS NA JUDGE LOOK MAKE HE GIVE THEM NINE MONTH.THE VIDEO DON GET TEN THOUSAND VIEWER FOR YOUTUBE
No comments:
Post a Comment