Friday, 25 December 2015

BAYELSA WILL PAY N18000

GOVERNOR SERIAKE DICKSON WEY DEY GOVERN BAYELSA DON TALKED SEY HIS STATE GO PAY MINIMUM WAGE OF N18000 AND HE ALSO BEGGED WORKERS FOR THE DELAY OF DECEMBER SALARY

No comments:

Post a Comment