200 SHOPS DON BURN FOR PLANKS MARKET IN SANGO AND NA OVER N250M WORTH OF GOODS TRADERS DON LOST AND NA 3PM THE FIRE START AND NA 8PM DEY PUT IT OFF.PERSON WEY DEY THERE TALK SEY NA ONLY ONE TRUCK OF OYO STATE FIRE FIGHTER DEY THERE AND NA 8PM DEY PUT IT OFF
No comments:
Post a Comment