Sunday, 27 December 2015

QUARAN BURNT IN CORSICA

CROWD DON RANSACK THE ISLAND OF CORSICA IN FRANCE AND DEY DON BURN QUARAN .THE VIOLENCE WEY HAPPEN ON FRIDAY AND THIS HAPPEN BECAUSE OF WETIN HAPPEN ON NOVEMBER 13 WHERE 130 PEOPLE WAS KILLED

No comments:

Post a Comment