SENATOR SHEU SANI WEY DEY REPRESENT KADUNA CENTRAL DON TALKED SEY HE GO SUE HIS PARTY WEY BE APC FOR TELLING HIM SEY HE DEY DO ANTI PARTY UNLESS DEY TAKE AWAY THE LETTER WEY DEY WRITE TO HIM PLUS ALL WETIN DEY TALK NA LIE AND HE NO GO ATTEND ANY FAKE PANEL
No comments:
Post a Comment