THE GAS PLANT WEY DEY NNEWI DON EXPLODE AND NA ALMOST 100 DIED THERE AND MANY WOUNDED PLUS PLENTY CARS AND MOTOCYCLES WEY GET BURN FOR THE PLACE.NA PERSON WEY DEY THERE TALK SEY NA WHEN TRUCK WANT DISCHARGE WETIN HE CARRY AND HE NO DEY PATIENT NA IT CAUSED THE FIRE FOR INTER CORPI OIL LIMITED WEY BE LPG GAS PLANT AND NA YESTERDAY WEY BE CHRISTMAS EVE HE HAPPEN.THE POLICE DON CONFIRM AM
No comments:
Post a Comment