SEPP BLATTER WEY YEARN SEY HE GO APPEAL THE BAN WEY FIFA BAN AM FOR EIGHT YEARS DON TALKED AGAIN SEY HE NO WANT WORK WITH FIFA AGAIN.HE TALKED THIS ON TUESDAY AS HE DEY TALK WITH WALL STREET JOURNAL IN ZURICH .HE TALKED SEY HE LOST CONFIDENCE ON MAY 27 WHEN AMERICA LAW ENFORCEMENT GET INVOLVE.BLATTER WEY DON SPEND UP TO 40 YEARS FOR FIFA IS GIVING 8 YEARS BAN PLUS 50000 SWISS FRANC FINE BUT PLATINI GO PAY 80000 SWISS FRANC AS FINE
No comments:
Post a Comment