A NEWSPAPER WEY DEY NORWAY DON APOLOGISED FOR NEWS WEY DEY PUBLISH SEY FATHER CHRISTMAS DON DIE.DEY TALKED SEY HE WAS BORN ON 12 DECEMBER 1788 AND DIED ON DECEMBER 3 IN NORDKAMP NORWAY'S NOTHERNMOST POINT PLUS THE FUNERAL GO HAPPEN FOR DECEMBER 28 AT THE NORTH POLE CHAPEL.THE NEWSPAPER WEY BE SECOND BIGGEST SELLING NEWSPAPER FOR NORWAY TALK SEY NA ERROR FROM THIER INTERNAL PROCEDURES
No comments:
Post a Comment