Sunday, 7 February 2016
MAKE UNA DEY KILLED CORRUPT PUBLIC OFFICERS -ILORIN NBA CHAIRMAN
MR MANSUMMA ISAH WEY BE CHAIRMAN OF NIGERIAN BAR ASSOCIATION WEY DEY ILORIN DON TALKED SEY DEY SHOULD BE GIVING CAPITAL PUNISHMENT FOR PUBLIC OFFICERS WEY INVOLVE IN CORRUPTION IN NIGERIA AND EVEN IN AFRICA.HE TALKED SEY NA CAPITAL PUNISHMENT THEM DEY USED IN CHINA,TAIWAN AND VIETNAM AND CORRUPTION HAVE BEING REDUCE THERE AND HE TALKED SEY NBA SUPPORT ANTI CORRUPTION CRUSADE OF PRESIDENT BUHARI.NA ON SUNDAY HE DEY TALKED THIS IN ILORIN AND HE TALKED SEY THE MONEY WEY DEY SUPPOSE TO SPEND ON EDUCATION,AGRICULTURE AND TO FIGHT BOKO HARAM NA SOME PEOPLE PUT IN THIER POCKET
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment