GOVERNOR AYODELE FAYOSE WEY BE OGA FOR EKITI STATE DON TALKED SEY PRESIDENT BUHARI CORRUPTION FIGHT DEY SELECTIVE.HE TALKED SEY WHEN FORMER PRESIDENT COMOT FOR PRISON DID HE DECLARE HIS ASSET AND OBASANJO'S LIBRARY WHERE DID MONEY COME FROM AND WHERE DID THE PRESIDENT BUHARI GET THE MONEY HE USED TO CAMPAIGN SINCE HE TALKED SEY NA CATTLE AND MUD HOUSE HIM GET
No comments:
Post a Comment