Saturday, 20 February 2016
BENUE SOUTH SENATORIAL RE-RUN ELECTION:CONTROVERSY TRAIL ATTACK ON APC AGENT AT IDABI
THE RE-RUN ELECTION WEY DEY HAPPEN FOR BENUE SOUTH SENATORIAL DISTRICT BECAUSE APPEAL COURT NULLIFY THE ELECTION OF SENATOR DAVID MARK.CONTROVERSY DON DEY IDABI AS APC AGENT COMPLAIN SEY THUGS ATTACK AS DEY WANT TAKE AWAY BALLOT BOX WHILE PDP TALKED SEY NA APC AGENT WANT TAKE AWAY THE BALLOT BOX.THE INCIDENT WEY HAPPEN IDABI POLING BOOTH OTUKPO AND THE POLLING BOOTH NA WHERE DEPUTY GOVERNOR DEY VOTE.THE RE-RUN ELECTION IS BETWEEN SENATOR DAVID MARK OF PDP AND DANIEL ONJEH OF APC
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment