Wednesday, 17 February 2016

ALI MODU SHERIFF-WE WILL UNSEAT BUHARI,APC IN 2019

NEWLY APPOINTED NATIONAL CHAIRMAN OF PDP,ALI MODU SHERIFF DON TALKED SEY DEY WILL TAKE OVER ASO ROCK BY 2019.HE TALKED THIS WHY HE DEY ADDRESS PDP MEMBERS IN ABIA STATE TODAY DURING OKEZIE IKPEAZU WEY BE GOVERNOR OF ABIA STATE THANKSGIVING IN UMUAHIA.

No comments:

Post a Comment