THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Thursday, 18 February 2016
DONALD TRUMP"S IMMIGRATION IS DISGRACEFUL-POPE FRANCIS
POPE FRANCIS DON TALKED SEY HE NO DEY HAPPY AS HOW DONALD TRUMP DEY TALKED SEY HE GO SEND PEOPLE OUT OF AMERICA AND HE WILL NOT ALLOW PEOPLE TO ENTER AMERICA AND THAT WETIN HE DEY TALKED SHOW THAT HE IS NOT A CHRISTAIN
No comments:
Post a Comment