Saturday, 20 February 2016

APC IS PLANNIMG TO MANIPULATE THE RESULT-PDP

BENUE STATE PDP CHAIRMAN WEY HIM NAME BE DR EMMANUEL AGBO DON TALKED SEY APC WANT TO MANIPULATE THE RESULT OF RE -RUN ELECTION WEY HAPPEN FOR BENUE SOUTH SENATORIAL DISTRICT AS THE APC THUGS DON HIJACKED THE RESULLTS FROM FROM THE OGBADIBO LOCAL GOVERNMENT AREA AND HE TALKED SEY FIELD REPORT SHOW THAT THE PDP DEY LEAD WELL WELL FOR BENUE SOUTH SENATORIAL DISTRICT

No comments:

Post a Comment