SENATOR WEY DEY HEAD UNITY FORUM FOR SENATE,SENATOR KABIRU MARAFA WEY COME FROM ZAMFARA DON CALLED ON SENATE PRESIDENT TO RESIGN AND FACE CORRUPTION CASE WEY DEY IN FRONT AND IF HE IS NO GUILTY HE WILL COME BACK AND TAKE HIS SEAT AND NA PREMIUM TIME HE DISCUSS AM WITH WHEN DEY INTERVIEW BUT SENATOR MELAYE DON REPLY SEY SENATOR MARAFA DONT KNOW WETIN HE DEY TALKED AND HE BE CLOWN AND THE CASE IS AGAINST SENATE AND NOT AGAINST SARAKI
No comments:
Post a Comment