THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Saturday, 13 February 2016
I DEY READY FOR EFCC,ICPC-AYODELE FAYOSE
GOVERNOR AYODELE FAYOSE WEY BE GOVERNOR OF EKITI DON TALKED SEY HE DEY READY FOR EFCC AND ICPC BECAUSE ALL BUSINESS WEY HE DEY DO DEY GO IN LINE WITH HOW HE SUPPOSED TO DO AM AND IN 2018 WE DEY READY FOR THEM BECAUSE PEOPLE NA MY PILLAR
No comments:
Post a Comment