Wednesday, 6 January 2016

WIFE OF SUPER EAGLE PLAYER KIDNAPPED

FREGOR OGUDE WEY BE SUPER EAGLE MIELDFIEDER DON TALKED SEY HIS WIFE WEY HER NAME BE MAIMUNAT OGUDE WAS KIDNAPPED BY GUNMEN IN WARRI DELTA STATE ON MONDAY NIGHT AND HE TALKED SEY HE DON REPORT THE CASE TO POLICE AND THE POLICE DON INFORM HIM SEY DEY DON SEE HIS CAR AT UGHELLI BUT DEY NEVER HEARD FROM THE KIDNAPPER

No comments:

Post a Comment