Wednesday, 20 January 2016

MAGNITUDE 6.1 EARTHQUAKE HITS CHINA BUT NO CASUALTY

US GEOLOGICAL DON REPORT AM SEY MAGNITUDE 6.1 EARTHQUAKE HIT CHINA BUT NO CASUALITY PLUS CHINA'S OFFICIAL XINHUA NEWS AGENCY TALKED AM SEY IT STRUCK AT DEPTH OF 10KM IN MENYUAN COUNTY IN QUINGHAI PROVINCE AND NO CASUALTY IN THE AREA EVEN THIER PHONE DEY WORK PROPERLY AND NA 150000 PEOPLE DEY RESIDE THEIR AND EYEWITNESS TALKED SEY LOCAL WEY WANT RUN AWAY WERE TRAPPED IN THIER WITH TEMPERATURE BELOW 20 DEGREE CELSIUS

No comments:

Post a Comment