PRINCE UCHE SECONDUS WEY BE ACTING CHAIRMAN DON TALKED SEY HE NO COLLECT SISI FROM DASUKI AND PLUS ALL THE NAMES AND COMPANY WEY DEY LIST IS NAME NO DEY THIER AND NA SO HE TELL PUNCH AND THE PDP EXECUTIVES DON TALKED SEY MAKE THEM NO NAME PDP FOR THIER BECAUSE NA PERSONAL DEY COLLECT AM
No comments:
Post a Comment