Wednesday, 20 January 2016

WE GO DEAL WITH PIPELINE BOMBER AND VANDALS

PRESIDENT BUHARI DON TALKED SEY HIS GOVERNMENT WILL DEAL WITH THOSE WEY DEY BOMB OUR PIPELINE AND WEY DEY VANDAL IT.HE TALKED SEY AS ARMY DON DEAL WITH  BOKO HARAM NA SO DEY GO DEAL WITH THE PEOPLE WEY DEY BOMB OUR PIPELINE AND WEY DEY VANDAL

No comments:

Post a Comment