JOHN KERRY WEY BE SECRETARY OF STATE FOR UNITED STATE OF AMERICA DON SALUTE PRESIDENT BUHARI OVER HIS FIGHT AGAINST CORRUPTION AND NA FOR WORLD ECONOMIC FORUM WEY DEY HAPPEN FOR DAVOS SWITZERLAND HE TALKED AM AND HE TALKED SEY FROM WETIN DEY FIND NA MONEY DEY SUPPOSE TO GO AND BUY ARMS NA SOME PEOPLE PUT FOR POCKET AND NA 50 PEOPLE INCLUDING GOVERNMENT OFFICIALS DEY INVOLVE WITH STEALING OF $9BN IN NIGERIA
No comments:
Post a Comment