Sunday, 24 January 2016

HABA!!IF I SHOOT SOMEONE I WILL STILL NOT LOSE VOTER

DONALD TRUMP DON TALKED SEY HE WILL NOT LOSE ANY VOTER IF HE SHOOT SOMEONE AND HE DEY YEARN THIS FOR CAMPAIGN RALLY WEY HAPPEN FOR DORDT COLLEGE NORTHWEST IOWA AND NA ON SATURDAY AND THE ROOM FILL WITH 1500 PEOPLE WHILE OTHER PEOPLE DEY OUTSIDE

No comments:

Post a Comment