Sunday, 10 January 2016

USA DEPLOY B-52 BOMBER BECAUSE OF NORTH KOREA NUCLEAR TEST

UNITED STATE OF AMERICA DON DEPLOY B-52 BOMBER TO SOUTH KOREA TO LET  NORTH KOREA SABI DEY ARE  READY BECAUSE OF THE NUCLEAR TEST WEY DEY EMBARK ON LAST WEEK.THE NUCLEAR TEST WEY DEY DO LAST WEEK NA FOURTH ONE AND IT REALLY ANGER USA AND CHINA.B-52 BOMBER WEY DEY OSAN SOUTH OF SEOUL IS 100KM TO NORTH KOREA BORDER

No comments:

Post a Comment