Wednesday, 6 January 2016

PLEATEAU WILL NOT SACK BUT INCREASE IGR

PLEATEAU STATE GOVERNMENT DON TALKED SEY DEY WILL NOT SACK WORKERS BUT DEY WILL INCREASE THIER IGR AND ADD IT TO WETIN DEY GET FROM FEDERAL GOVERNMENY.NA ON WEDNESDAY MR EMMANUEL NANLE WEY BE DIRECTOR OF PRESS AFFAIRS TO GOVERNOR SIMON LALONG TALK AM SEY PLEATEAU STATE GOVERNOR WILL NEVER SACK ANY WORKER BUT WORK ON WETIN DEY HAVE AND NA HALF OF THE BAIL OUT WE GET AND IF WE GET THE OTHER HALF WE WILL USE AM WELL

No comments:

Post a Comment