Friday, 1 January 2016

MANY PEOPLE WANT KILL BUHARI-FATHER MBAKA

FATHER MBAKA OF ENUGU ADORATION MINISTRY DON TALKED DURING HIS NEW YEAR SERMON MESSAGE  SEY THERE ARE SOME PEOPLE WAN KILL BUHARI AND HE TALKED SEY ANYBODY WEY GOD BLESSED NOBODY FIT CURSE AM.HE TALKED SINCE BUHARI DON DEY FIGHT AGAINST CORRUPTION MANY PEOPLE DON DEY PLAN TO KILL HIM AND HE TALKED SEY HE DON TELL BUHARI THAT NA GOD PUT AM THERE AND NOBODY FIT REMOVE AM PLUS HE IS ANSWER TO OUR PRAYER WEY MANY PASTORS DON PRAYED AGAINST CORRUPTION AND HE TALKED SEY THOSE POLITICIANS WEY LEAD US  BEFORE ARE WICKED AND NO TRIBE IS MARGINALISED

No comments:

Post a Comment