JANET JACKSON DON DENIED SEY SHE GET THROAT CANCER BUT SHE KNOW TALK WETIN DEY DO HER MAKE HER POSTPONE THE CONCERT.THE POST WEY DEY HER TWITTER TALK SEY SHE KNOW WANT TALK ABOUT HER HEALTH BUT BECAUSE OF CONCERN OF THE WORLD I WILL TALK AND NA SO SHE COMES TALK SEY SHE NO GET CANCER BUT SHE IS SICK AND SHE IS GETTING WELL
No comments:
Post a Comment