Sunday, 3 January 2016

I HAVE MANY JOBS TO GIVE TO APC MEMBERS-TARABA GOVERNOR

GOVERNOR ISHAKU WEY BE GOVERNOR OF TARABA DON CALL ON APC MEMBERS TO COME AND JOIN HIM IN PUTTING TARABA STATE FORWARD INSTEAD OF GOING TO COURT AND HE PROMISED SEY HE GET JOB WEY HE GO GIVE THE APC MEMBER.HE DEY TALKED THIS AFTER HE DON WIN APPEAL COURT

No comments:

Post a Comment