Friday, 8 January 2016

EL CHAPO MEXICAN DRUG LORD RECAPTURED

MEXICAN PRESIDENT,ENRIQUE PENA NETO DON ANNOUNCED SEY DEY DON RE ARREST MEXICAN DRUG LORD JOAQUIN GUZMAN WEY  DEY ALSO KNOWN AS CHAPO.THE MEXICAN PRESIDENT WEY TELL THIS FOR TWITTER THAT DEY DON CAPTURED CHAPO AGAIN.CHAPO DON ESCAPE TWO TIMES FROM MEXICO PRISON ONE HAPPEN FOR 2001 WHILE THE SECOND ONE HAPPEN FOR 2014

No comments:

Post a Comment