DAVIDO WEY BE AWARD WINNING SINGER DON BEG DELE MOMODU WEY BE UNCLE TO HER BABY MAMA FOR WETIN HAPPEN IN THE LAST 48 HOURS AS DAVIDO WANT TAKE HIS BABY TO ABROAD AND CHIEF DELE MOMODU HAVE TO STOP HIM THROUGH IMMIGRATION AND SINCE THEN DON DEY TELL WETIN HAPPEN BETWEEN THEM WITHIN MONTH ON TWITTER WHILE CHIEF DELE MOMODU AND SOPHIA MOMODU STATE THIER SIDE WHILE DAVIDO SEY HIS OWN TOO AND HE DON BEG CHIEF DELE MOMODU ON TWITTER
No comments:
Post a Comment