THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Friday, 15 January 2016
BREAKING NEWS
FEDERAL HIGH COURT WEY DEY ABUJA DON REMIND OLISA METUH WEY BE SPOKESMAN FOR PDP IN KUJE PRISON AFTER HE SEY HE NO DEY GUILTY FOR SEVEN COUNT CHARGE OF CORRUPTION PLUS MONEY LAUNDERING AND CRIMINAL BREACH OF TRUST
No comments:
Post a Comment