MAJOR GENERAL ADENIJI OYEBADE WEY BE GENERAL OFFICER COMMANDING(GOC) 1 MECHANISED DIVISION OF THE NIGERIAN ARMY DON TALKED SEY ARMY HOLD NOBODY APOLOGY AND THAT NOBODY IS ABOVE LAW AND THAT SECT CANT TAKE LAW TO THIER HAND AND HE TALKED SEY TRYING TO KILL HEAD OF ARMY E BE LIKE TRYING TO KILL HEAD OF STATE AND NA IN KADUNA HE DEY TALK THIS.HE TALK SEY ARMY HAVE NO ISSUE WITH SHITES SECT AND THAT DEY ARE NIGERIAN
No comments:
Post a Comment