THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Wednesday, 6 January 2016
$2.1BN ARMS DEAL NA LIE-DOKPESI
CHIEF RAYMOND DOKPESI WEY JUST GET BAIL FOR HIM INVOLVEMENT IN THE $2.1BN ARMS DEAL DON TALKED SEY DEAL NA LIE THAT NA WAY THE RULING PARTY DEY USED TO DISCREDIT THE PDP.HE DEY TALKED THIS AS YOUTH VANGUARD OF PDP WANT TO MAKE AM PATRON
No comments:
Post a Comment