THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Sunday, 13 September 2015
SEVEN DON DIE THIS EVENING AS SCHOOL COLLAPSE
SEVEN PEOPLE DON DIE AFTER BUILDING WEY DEY INSIDE ABU NAIMA PRIMARY AND SECONDARY SCHOOL WEY DEY INSIDE BURUKUTU FOR JOS COLLAPSE,THE INCIDENT WEY HAPPEN BY 6PM,DEM DEY INSIDE WHEN THE INCIDENT HAPPEN
No comments:
Post a Comment