Tuesday, 22 September 2015

HOTELIER KIDNAPPED IN NIGER STATE

THE POLICE IN NIGER DON CONFIRM THE KIDNAPPING OF HOTELIER ,MR CLETUS OJUKWU WEY OWNED PHOENIX HOTEL,MINNA.FAMILY SOURCE TALK SEY THE KIDNAPPER STORM THE HOUSE BY 8:30 PM AND DEY WANT EVEN GO WITH HIS WIFE BUT NA CAR NO FIT CARRY THEM AND DEY DON DEMAND N50 MILLION RASOM

No comments:

Post a Comment