Saturday, 19 September 2015
SEAN TIZZLE DON REPLY BASKET ON TWITTER
SEAN TIZZLE DON GO INSIDE TWITTER TO REPLY BASKETMOUTH,HE TALKED SEY HE SHOULD HAVE COME TO HIM AND NOT AND NOT HIS MANAGEMENT,ACCORDING TO BASKET MOUTH ON INTERVIEW WEY HE GIVE TO HIP TV HE TALK SEY HE DON HELP SEAN TIZZLE DO THREE SHOW AND WHEN HE CALL AM TO DO SHOW HE TALK SEY DEY CHARGE AM WELL WELL BUT HE KNOW NO IF NA SEAN TIZZLE OR HIS MANAGEMENT AND WHEN HE CALLED OLAMIDE, AND HE TALK SEY MAKE I GO BRING WETIN I GET.THIS NA WETINH SEAN TIZZLE WROTE FOR TWITTER-SO I HEAR THEY DONT LIKE ME ,ANYWAY I LOVE,EVEN THOUGH U DIDNT COME TO ME U WENT TO THEM,THEY TOLD ME & NOW AM HERE LAUGHING LAUGHING,HE WROTE
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment