OSHIOMOLE WEY BE CHAIRMAN FOR APC GOVERNORSHIP PRIMARY DON TALK SEY ELECTION NEVER HOLD ON TUESDAY FOR BAYELSA BUT NA THUG THAT TOOK OVER THE PROCESS AND HE TALKED FURTHER IF NOT FOR JTF IT COULD HAVE GET WORST BECAUSE POLICE JUST DEY LOOK NOTHING DEY HAPPEN AND ALL THE THUGS WEY DEY ARREST AND HANDED OVER TO POLICE WERE RELEASED IMMEDIATELY BY THE POLICE LIKE NOTHING.OSHIOMOLE TALKED ALL THIS AS HE DEY BRIEF JOURNALIST FOR BENIN
No comments:
Post a Comment